Davido - BIKO lyrics

Published

0 729 0

Davido - BIKO lyrics

[Intro] Yeh, ehn ehn Tkt Obo, baddest , ehn ehn Oh na na na Yeh, ehn ehn Hold Your bae Yeh, ehn ehn [Hook] O-o-o-omo you fresh likah dat, “likah dat” Baby girl you do your breast likah dat, “likah dat” Your baka big likah dat, “ah” Ama sing it again, ama sing it again This bobo you bad likah dat, “baddest” Everyday you doing breast likah dat, “wah yah say” O boy you fresh likah dat, baby girl [Chorus] Biko biko baby rora redi o Dakun, dakun rora gun mi o E get as e just dey do me dey go o Biko biko hol your body o Anything you say baby I go do o Davido, biko hol your body o E get as e just dey do me go Na my waist, make you take full control Biko biko baby rora redi o Come on now [Verse 1 – Davido] Egbo na, ta lo lomo Before dem start to call me gbomo, gbomo Cos me I don ready to dey lomo, lomo Everybody is happy and is on and on Baby girl you can come along We can take pix, we can go to london I can take you round, we can reach hongkong Tell your local dj, he should put the song on I gat alot of girls in Zimbabwe I get plenty ghele for arawe If you see wetin I see for Malawi If you know wetin I do for Malawi, oh na na But for you I go change all my bad ways Forget all the girls whe dey whine waist Na your matter I dey put for my mind eh Na the baka I dey see for my eye eh [Hook] O-o-o-omo you fresh likah dat, “likah dat” Baby girl you do your breast likah dat, “likah dat” Your baka big likah dat, “ah” Ama sing it again, ama sing it again This bobo you bad likah dat, “baddest” Everyday you doing breast likah dat, “wah yah say” O boy you fresh likah dat, baby girl [Chorus] Biko biko baby rora redi o Dakun, dakun rora gun mi o E get as e just dey do me dey go o Biko biko hol your body o Anything you say baby I go do o Davido, biko hol your body o E get as e just dey do me go Touch my waist make you take full control Biko biko baby rora redi o Come on now [Verse 2 – Lola Rae] Bobo I see you've been watching my tingo I know na me dey make you dey sing oh I can tell you like what you seek for Good boy whe dey like play with big toys Mummy, daddy This kind boy go turn good girl rihanna I know you just dey play me wayo But tell me say emi omo agoro Uhn uhn uhn yeah, I know you don dey pull long time eh No con dey fear cos I gat a b**bey Oh na na, oh no no Even your boo gat a b**bey Rough boy whe dey like play with big toys Dakun dakun rora gun mi o [Hook] Omo you fresh likah dat, “likah dat” Baby girl you do your breast likah dat, “likah dat” Your baka big likah dat, “likah dat” Ama sing it again, ama sing it again, “sing it again” This bobo you bad likah dat, “baddest” Everyday you doing breast likah dat, “wah yah say” O boy you fresh likah dat, baby girl [Chorus] Biko biko baby rora redi o Dakun, dakun rora gun mi o E get as e just dey do me dey go o, “na now I dey do you so” Biko biko hol your body o Anything you say baby I go do o Davido, biko hol your body o E get as e just dey do me go Na my waist, make you take full control Biko biko baby rora redi o Dakun, dakun rora gun mi o E get as e just dey do me dey go o, “na now I dey do you so” Biko biko hol your body o Anything you say baby I go do o Davido, biko hol your body o E get as e just dey do me go Na my waist, make you take full control Biko biko baby rora redi o